Plantain selleR

Apr. 20th 11:29 AM 2010
VeRy soon he will become dem mama soldieR like Timaya.ahaayouR B-side chillin now, Right..

Who's this whitey

Apr. 19th 07:41 PM 2010
With fRying pan

ok then

Apr. 19th 02:23 PM 2010
keep wishn

@status

Apr. 19th 01:55 PM 2010
ofcourse u can...sleep all dayn do nothin...day skipped...well maybe in ur sleep

kemp

Apr. 19th 01:43 PM 2010
anyways sha...don't worry, I will deal with u in private

IF UR WEIGHT BE 74p I FAINT NI LOL

Apr. 18th 03:45 AM 2010
if u be 74pound wetin me kon dey weigh ojare?lol weight a whole barrister like u still dey drink beer and shayo hmmmmmmmm hope say u no dey collect UNDER G for court room sha?

hehehe

Apr. 15th 06:16 AM 2010
I don't wanna..buh u knw who will b glad to knw...wink wink*...lemme not name any names...hehe

small boi

Apr. 14th 10:54 PM 2010
for bedroom abi...LMAO

U r right

Apr. 14th 02:40 PM 2010
My broda. Enjoy as d mid wk transits 2wds wkend...lol

u funny oooo

Apr. 14th 10:53 AM 2010
ME! THICK TEMITEE, american top model kee? no oooooo na monic show i won join ooooo lol for the classy people. abi u won make i look like bonga fish ni? A FRIEND TO THE BARRISTER OOOlol haba the thing get coma now lol i saw u lost some weight though. so how mant habs u don get for ur tommy? then whats ur weight now? na 100 pounds !lol