lol

Apr. 2nd 06:59 AM 2010
Yeah mehn, same to u too

darling dearie

Apr. 2nd 05:35 AM 2010
lool...howz yu dey??...been awhile...howz it going?

So then

Apr. 1st 10:01 PM 2010
Am guessing them bad guys should be stopped frm wearing agbada. Who knows wat condome they hide up in there

hey

Apr. 1st 09:03 AM 2010
big bro believe u r fine,,, great easter there

Naah To be a

Mar. 31st 10:33 PM 2010
Superhero, u need TIGHT PANTS

Yep

Mar. 31st 09:29 PM 2010
Is tht strange to ya

Bro

Mar. 30th 09:03 PM 2010
I hail too well. No doubt u r ok. Blissful nite rest

i dey enjoy

Mar. 30th 05:29 PM 2010
ya know since u don come back( u ran away b4) so groove(jokes) do start now. so u are making this place a fun ground now lol so its alwys good to have u around oooooooo. do have a good one BARRISTER KEMP

How come

Mar. 30th 11:58 AM 2010
We havent met in school...where @ thou

hahha

Mar. 30th 12:15 AM 2010
which levels now? the crime wey u committe dey too much ni? haha! make dem release u now abeg oooooo. wait oooooo! ( come to think of it ooooo, the other time wey we hit sugar,i say make we make deal share the money 50 50 u said no say i be small pikin say i go take 30 % out of a WHOLE 100 OOOOO so hand don catch u ooooooo lol its the lords doing lol) no sinner must go unpunish oooooooooo lol how things? wey dey ooooooo. haha u no be alhaji kemp again ni? u don turn barrister kemp ooooooo nice pics bros ,welcome backooooooo