my love

Mar. 3rd 11:14 PM 2011
Plz inbox me Ψσυr number it been a yle

huh

Feb. 20th 09:12 PM 2011
U r very much awake

wooooooooooooooooooooooooooow

Feb. 17th 06:58 PM 2011
i talk am oooooooooooooo i'm like which kin girl kon lock u up since those days kon throw away key oooo nothing knowing it was the popo it self oooo chei. but which olokpa go kon beat u now? dem no dey fear face ni? u no tell dem say u be alaji kemp ni say u just came back from meca ni? wow seriously i have to be asking about from ur ko friends say did dey help me see u sha. but good they have relased u sha. after all u follow enjoy vals day now so all the beating vals day don replenish am now lol

lolz....

Feb. 14th 11:43 AM 2011
tnx bruf, am getting beta lol....

KEMP BABA WHERE U DEY OOOOO

Aug. 29th 05:32 AM 2010
SHE U NO REMEMBER UR PASSWORD TO THIS PLACE AGAIN NI? ABEG OOOOOO FIND AM OOOOOO . AM MISSING UR PRESENCE HERE OOOOOO. THIS SITE IS GETTING DRY MEHN.

mwuaaaaah thanks for checkin up on meeh

Jun. 16th 10:15 PM 2010

hi5 comments
Get FREE HI5 Comments

only God can judge u?

Jun. 16th 11:26 AM 2010
please my brother is better for you to judge yourself before God do. because this will make you to have a u turn if you are doing the wrong thing. is very simple to do. just view ur life since the beginning of this year. if you are not clear then view from the beginning of this month if you cant still get it then view the very day u are. this is better for u. have a lovely week.

kemp kemp kemp

Jun. 8th 08:03 AM 2010
how many times did i call u

u better come bk here quick quick b4 i open ma eyes

im missin u here....hehe

BIG BROS KEMP WOOOOOOOOOOOOOW

Jun. 7th 01:57 PM 2010
LONG TIME NO HEAR OOOOO ABI DEM DON CARRY U GO SEMI CAGE NI? HAHA MAKE DEM NO DO THAT ONE OOOOOO. I BEGIN DEY WONDER SEF SAY THIS ONE I NO HEAR FROM U . ABI U DON GO DO WATIN U NO SURPOSSE DO NI THIS ONE U DEY DO HIDE AND SEEK LOL I MISSED UR JOKES SHA. DO HAVE A LOVELY WEEK BARRISTER KEMP ABI U DON GO BACK TO ALHAJI NI?LOL

mehn i dey fear ur on kind of barrister ooo

Apr. 23rd 01:03 PM 2010
na everything they dey find 4 ur hand. 1)U BE OKO ASHAWO 2) U DEY COLLECT UNDER G 3)COMBINATION OF THAT NA TO BECOME ABACHA.lol but u made mistake some where sha u said ur babe na BABES i no sy no be one u dey flex with now come on! na u get the hood now.lol how i dey? i dey kampe oooo just dey pray make this section over mehn make we enter summer.cold weather don tire me lol