ALHAJI KEMP THE MONEY MAKER 1

May. 31st 04:29 AM 2011
first of all na letter of apology i dey summit first ooooo lol mehn bros i dey mehn. u know say summer don come now girl legs don long so we dey waka even where dey no send me sef i waka reach that area lol we got to flex now lol ya know how it runs now. u be my padi u know lol however, i missed u though. seriously i did. ya know ur comment are always funny. U BE REAL WAZOBA PIKIN OOOO. lol

@status

May. 28th 12:56 PM 2011
Trust me she has forgiven u....ashes just disappointed it will all go away tho...it just takes time....

Lol

Apr. 27th 10:16 AM 2011
...maybe

cheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeiiiiiiiiiii

Apr. 26th 04:03 AM 2011
see watin i miss out oooooo I MISSED UR JOKES THOUGH ( i had to typed that on a capital letter 4 u 2 see it well) how u dey big bros ? hope u enjoyed ur easter celebration though? i can even answer that 4 u I BET U DID ENJOYED PASS EVERY ONE SELF . yes oooooooo THREE GBOSA 4 ALL THE SENIOR AREA FATHERS GBOSA!!! GBOSA!!! GBOSA!!!! LOL

hey

Apr. 17th 06:45 PM 2011
surprised!? Lol, decided 2start naijapalsing again

sorry 4 the late responds bros

Mar. 10th 06:48 AM 2011
na runs carry me waka ooooo. lol how u dey though? but this ur new pics sha watin u dey do 4 there? aint u alhaji any more ni? u don turn baba-lawo ni? lol e go fit u sha lol hear say money dey there wella lol

Hey Nigg......

Mar. 8th 02:33 PM 2011
tell me what edo state of mind mean...lol take it easy

hmmm

Mar. 7th 09:49 AM 2011
Messenger plz

holla at me

Mar. 7th 09:02 AM 2011
On messanger whn u can

hey

Mar. 4th 06:59 AM 2011
kemp how u doing