u are so funny
Feb. 24th 07:39 PM 2010
i just cant stop laughing though. i knew u where eating the casava flask from waterproof though and na hand u take dey eat the thing abi? even if na me see u, no be only say i go sucpect say u won bomb plane. i go even think say u dey smoke coke self yes oooooooo. but this one wey be say na twice a week u dey eat u lucky now. u dey chop, dey press computer hmmmmmm for naija jail ooooo real one no be 2wice a week dem dey eat niu go een turn house boy use ur shirt they fan he boss now. abi u never hear that one b4?lol am very shayo shayo dey 4 ur bag self abi?lol