LMAO

Nov. 22nd 08:52 PM 2012
@status, DGUY dont listen to him oo...keep it active..

@status

Feb. 3rd 07:12 AM 2012
lmao....

KING KEMP OMO BABA NO 1

Sep. 28th 03:50 PM 2011
the greatest comedian in naija pals how u dey baba? i dey hail u oooooo. i don miss ue joke baje. how is the kingdom doing sir? holla back at ur girl 1 2 LOL

kemp

Aug. 20th 06:02 AM 2011
plz call me

kemp

Aug. 14th 06:47 AM 2011
is it the same eve we know, and abeg what happened to her

u are so funny

Jul. 7th 05:07 PM 2011
just cant get enough of u mehn. saw ur second comment u wanna kill me mehn LMAO

i be pastors daughter now

Jul. 7th 04:56 PM 2011
abi u no know b4 ni? if i no near there my papa 4 kill me ni ye now. u ma we dey ask u go church sha? abi u dey do area father for corner think say i no know ni? lol

RAN-KA-DEH-DEH BABA

Jun. 13th 12:23 AM 2011
i dey hail u ooooooo. king kemp of naija pals no one fit replace u oooooo. b4 u na no one, after u na no one ooooo one one kemp wether they like it all not. lol how u dey dear? hope u enjoyed ur weekend? i can even see the evidence when u don dey get drunk lol shayo too plenty now lol AREA!!!!!!! lol

hi guy

Jun. 4th 05:45 PM 2011
am ok

well kemp

Jun. 3rd 11:47 AM 2011
Just give her, her space when she is ready to talk to u she will buh sa more u keep pushn da more she will not wanna talk to u...u can try and go visit her and take her out if u get da chance...Lool...tht might work who Knws