heyyyyyyyy!!!!!!!!!

Jan. 9th 05:28 PM 2010
Lovely broher, mehn long time, u sef na wa to u oh, u jos dey blink like disco light, u flash today quench tomorrow, flash again next tomorrow quench na na na na wa ohh!! u don hear from momsi?

Ma Bro!

Jan. 9th 04:35 PM 2010
how U doing? Hope alright?! I truely appreciate Ur concer for Me right? May God reward U.. .. .. *Happy New Year* ok?

Cheer$+

since

Dec. 23rd 05:53 PM 2009
u r not celebrating Christmas den happy new year in advance

Allahumo Ameen

Dec. 18th 04:33 PM 2009
Barakallahu Fiihi!

Bro

Dec. 18th 01:34 PM 2009
abeg no disappear, but i no tutu sabi weda show dey na oh...
anyway mek we find out na..

Yeenky

Dec. 18th 09:44 AM 2009
My Man, how u dey now?

Nna

Dec. 16th 02:15 PM 2009
where u dey na?
abeg sho

bigest bro

Dec. 12th 11:18 AM 2009
hope u are doing fine, long time, hope u r fine sha

senior brother

Dec. 8th 09:53 AM 2009
where you dey?

Thanks

Nov. 30th 11:53 AM 2009
Barka De Sallah To You Too