Abeg no vex, i bring card come your house but ur madam talk say u dey sleep, os i carry am go because i no know this one wey i bin see, if to say na the old one, i for drop am with am mek she give u. lol
Martin Luther King Jr had a dream, but it came to reality many years after his death. that is not going to be ur portion, you shall live to witness the good vision set before you. keep up the good spirit bro, you're heading for nowhere else but the very TOP! happy new week......