wifey

Apr. 6th 09:27 PM 2010
I'm off 4 now, ok. . . Lovin U.

I' m sorry

Apr. 6th 09:19 PM 2010
then, when do We gon resume? I'm back 2 9ja o. . .

ha ha aa!!

Apr. 6th 09:02 PM 2010
Listen woman' U better start losing weight b4 I lay Ma hand on U. . .

yes oo

Apr. 6th 08:49 PM 2010
The thing don finish. How are you doing?

lol nice one

Apr. 6th 06:41 PM 2010
ok..the bobo wey dey sign register steadily..the official landlord of the Zanga...help me hail am

i give am belle o

Apr. 6th 04:51 PM 2010
she carry belle run go give one alhaji..the pikin go take ear resemble me..lol..how ur bobo na?

hehe tanks sis

Apr. 6th 04:01 PM 2010
i apreciate gan.....hop u'r doin good?

lol..na wa to U o

Apr. 6th 03:58 PM 2010
Ekaette don break up with me o..she even carry my money run o...no be small somehting..how u doing mami?

hi

Apr. 5th 02:00 PM 2010
Going through you profile, i saw in your list of favorite movie "XXX" that's quiet interesting you know?

Happy Easter my dear sis

Apr. 4th 09:48 AM 2010
Hw re u?i miss u .enjoy ursef 2day ooo