big chocolate

Apr. 21st 02:35 PM 2010
hi dear how is your day?sweethrt i think i like you and am ready to do any thing that will make you happy can we be friends?and can i havr your number so i can hear the voice of my big chocolate

beleive me girl

Apr. 20th 10:13 AM 2010
is doing coollllllllllllllll great day dear

emmy dia

Apr. 17th 12:47 AM 2010
na u go be d 1st person weh go tel me sey i wowo....nawa 4 u o....

hi

Apr. 16th 03:22 PM 2010
who offend u

emmy!

Apr. 15th 05:26 PM 2010
Hw far?

i dey like am big big

Apr. 15th 12:20 PM 2010
u no know say if guy man die inside big bakazi...no need for judgment again? u no know?

really? only ur face?

Apr. 14th 05:52 PM 2010
u be ojuju calabar? anyway..i go like to see the other parts, starting from the top front corner down all the way to the backyard...hehehe...who no like better something?

lol

Apr. 14th 02:40 PM 2010
after na the same skin wey dey public sector na im dey private sector

not in public

Apr. 14th 01:32 PM 2010
i'll say it in private...after no be public part them call am

lol

Apr. 14th 01:07 PM 2010
but at least, u go try respect am small..u no knw say the thing dey shy if u just call am like that publicly?