welcome back madame!!!na u ooh

Sep. 29th 02:45 PM 2011
you no miss much same bloody africans!!

Hmmmm

Sep. 28th 04:06 PM 2011
my dear sis how are u doing 2day? i dey njoy ur style oooooooooooo, i kuku asked u 2 marry me but u z no. lol

yeye

Sep. 20th 09:59 PM 2011
i miss you o jare

temi love

Aug. 31st 05:32 PM 2011
i jst felt like passing by

xup

Aug. 26th 06:30 PM 2011
omo yu too dey fine ooooo dis days......

hmmmm

Aug. 25th 01:06 PM 2011
ok.. got ur reply... bt u weren't exact bout where ur based o, about ur ring.. am hapy u losed it so i can get u mine.. dnt b in a rush just chill 4me o.k.

Dem don carry u leave oh

Aug. 17th 01:48 PM 2011
Hello sis,u don leave me finally.no wahala.enjoy.jst hailing u as an old friend

Hi T-T

Aug. 13th 09:17 AM 2011
How u dey enjoy d weekend? Abeg if any gbedu,just invite me make I com scatter floor..lol enjoy yur weekend dear

hw far

Aug. 11th 08:23 PM 2011
sweety

Hi hun

Aug. 10th 08:08 PM 2011
How are u doing? tk hun mi