if i kash u eeh!

Jul. 31st 11:39 PM 2012
unleash watin wella eh? C eeh, infat, gt u unleashd. C eeh, hmm...lol. hw u bn babe? U've knwn me no more abi!? Bawo ni ara ré ati ara'le

hey

Jul. 25th 10:55 AM 2012
It's been a second...

Nooooo

Jul. 25th 09:38 AM 2012
That mark dey there by accident. I be full time Igbo guy from Abia state. You hear sey na good thing to tell Igbo man sey him be Bini?

Are

Jul. 25th 02:30 AM 2012
you serious about the abacha thing lol i thought you were Yoruba lol well me self miss the thing die it has been over 5yrs since wey me i never chop de thing

nooooo

Jul. 22nd 02:24 PM 2012
You called me Edo Boy! I wish you the same! Look me well, I be correct omo ibo!

hello

Jul. 20th 04:17 PM 2012
beautiful sis how have you been, hope say you dey jolly pass mr and mrs Goodluck Johnathan join together
123tagged.Com

123Tagged.com - More Still Life Comments
123tagged.Com

123Tagged.com - More Flowers Presentation Comments

you no understand!

Jul. 19th 11:25 PM 2012
I dislike money because of the wahala wey e dey bring!!!

Me!

Jul. 19th 02:55 PM 2012
I no like money.

na so

Jul. 13th 11:18 AM 2012
yes we re say it louderrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr

NA LOVE OOOOOOO.........

Jul. 9th 04:33 AM 2012
Loving ur style