hey love

Mar. 23rd 05:15 PM 2010
am gud

ma broe...

Mar. 23rd 02:26 PM 2010
wat bubbling? mehn longest of tymes. wetin dey happen for sa generaly? and how ur female? mehn...

jes..how you dey today.

Mar. 23rd 08:15 AM 2010
na you remain wey never hear my music.e dey music sectn.just search 4 phenom1st.then drop ur comment.

HEY BRUV

Mar. 22nd 06:05 PM 2010
How are you these days? Hope great? Do take care of you. stay blessed and ve a delightful week.

bigman...

Mar. 22nd 01:34 PM 2010
long tym no here.. mehn am out of youth service and i got a job wth an fmc. how dat syd nah? hope u dey keep ur head up?

I was under the bed

Mar. 16th 05:16 AM 2010
.....u didnt search 4 me

how you dey my brother

Mar. 10th 10:06 AM 2010

Hugs Comments

Click Here for Hugs Comments

so u must be admin too

Mar. 8th 06:18 PM 2010
just to let u know u suck at ur job take care.

..

Mar. 2nd 09:07 AM 2010
oh yeah?

since wen did i

Mar. 1st 03:27 PM 2010
leave such on ur page?