na lie

Jun. 6th 01:44 PM 2009
u just dey pretend....simple.....me sef don get ur style

oya tell

Jun. 6th 01:07 PM 2009
me na.....we ve never talked even in my former profile so its not possible u know me

ok....dont

Jun. 6th 12:21 PM 2009
drop message in my profile again ooo

i know

Jun. 5th 02:46 PM 2009
u know wat?.i dont get u oo...sincerely

i no know

Jun. 5th 12:15 PM 2009
wetin u dey talk oooo

wetn happen

Jun. 4th 04:46 PM 2009
today oooo

*hugzz*

Jun. 4th 03:39 PM 2009
nd *kisses*

chiaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Jun. 4th 11:54 AM 2009
me came to see ma big bro--hehehehhhe na only one pal u still get --hehehhehhee

heheheheh

May. 25th 04:45 PM 2009
big bro--hope u r cool --have a great dayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy

lol

Apr. 29th 09:44 PM 2009
glad!! r we cool???