you supos know na
Jul. 5th 05:20 PM 2009
ho i take get info?...lol, so u dey naija since? na wa oo i nor know mehn, how nig?...i for like enter mehn but packaging too much now for hand...i get many things to coordinate wey dey burst ma head sef.....men na better GM oooo