i am expecting something new

Sep. 19th 12:54 PM 2008
i just cant wait to feel ur next work. how long is gonna be?

Yahooze no song like it Enough effizy eh.

Sep. 17th 12:40 PM 2008
This is an evergreen big boys and dream song. we hail you, We are in Ghana here and we felt like we are in lagos as everyone dey judi for yahooze including tomode tagbalagba, iyarugbo, omidan,ewe dem dey shake their body for yahoo oh oh.

le o egi olu

Sep. 10th 04:08 PM 2008
This is b2pac king rapping the same like 2pac sharkur am from ondo i just want to say hello to u i love all your alburm from busayo king

current hit in Ghana

Sep. 8th 09:05 PM 2008
This song dey jam gidi gon in Ghana. Cudos to Olu.

GONGA ASO

Sep. 8th 10:24 AM 2008
GONGA TI SO

mr olu

Sep. 6th 03:43 AM 2008
i dey feel u,u 2 much jo

hey b good

Sep. 3rd 01:00 PM 2008
GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM

u are just too good

Sep. 2nd 10:50 AM 2008
just keep the good work going nd take good care of your self

hey

Sep. 1st 05:16 PM 2008
o boy u too much bt make u no be yahoo yahoo guyoooooooooh

GUY WETIN DEY HAPPEN BWT U AND DBANJ NA.

Aug. 31st 02:14 AM 2008
I NOR LIKE D WAY UNA 2 DEY FUCK UP OOOOOOOOOH,I 2 LIKE U WELL BASE ON HW U TAKE GIVE YAHOO BOYZ JOY.BUT DBANJ NA UR PAL NA,MAKE UNA SETTLE THE BEEF AND LETS MOVE AHEAD WIT THE PEACE.