I DON DIE...
Apr. 11th 03:27 PM 2008
guy u too funny...why u no go know the name of ur street?...lmao...if na naija street na u go know dem....anyway...me self i no know their names cos all of them na for english...we fit commot this nite....but if u realy want see ur naija homies...den u fit give me ur number and i go call u hook up with u...wait first...u know any club wey dem dey call SOCIALS?,...i dey wait for ur reply?