Boss,

Aug. 1st 06:37 AM 2013
Wishing u a golden new month

Bros

Jul. 31st 09:01 PM 2013
You nor sabi how to cut hair. Carry cutlass cut am. You be woman?

ok Motigbo

Jul. 29th 05:57 PM 2013
U once said its a music
I don remember
Keep listening to it
Nor change am

shebi my baiday dey come too

Jul. 29th 05:43 PM 2013
no cake for u too....you go see

and u

Jul. 29th 05:24 PM 2013
where is my cake or u want me to 'kee' u?

hmmm

Jul. 29th 09:31 AM 2013
this one Oyin is copying ur status....hmmmmm

U fink U know!!

Jul. 28th 08:57 PM 2013
Lolz

wey the cake?

Jul. 27th 03:20 PM 2013
Since 2009 I don dey since happy 'bye' day and I never even see any crumb of cake chop....I no gree this time around, or else NP no go size me and you.........where the cake? where the cake?.......for where the cake dey?.........I is coming back self

Happy birthday

Jul. 27th 12:24 PM 2013
Oga kennee

aww babes

Jul. 27th 11:36 AM 2013
how was your bday??