You need to be logged in to rate me Login now |
|
Simple,Friendly, Easily going, Romantic,Understand, And good communicating
Thanks for the Add Graphic Comments na u be the main man
guy u too funny...why u no go know the name of ur street?...lmao...if na naija street na u go know dem....anyway...me self i no know their names cos all of them na for english...we fit commot this nite....but if u realy want see ur naija homies...den u fit give me ur number and i go call u hook up with u...wait first...u know any club wey dem dey call SOCIALS?,...i dey wait for ur reply?
i was not on sit....wetin dey shele...it be like say u dey fast vex....anyway...i just dey my side they chill...where u dey for glasgow?...holla
hey bro wetin dey shele?............... ....jst shwing sm luv man