HAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHA

Jul. 21st 06:39 PM 2010
U ARE ONE CRAZY SOUL.., HAHAHAHAHAHAHAHAHAHA UR SITES ARE REALLY BOMB

Hahahahahahahaha

Jul. 21st 06:29 PM 2010
Na u sabi....., U wey dey go there everyday dey enjoy am?

@Status {Hahahahahahahahaha}

Jul. 21st 04:48 PM 2010
Okay man.., I am there already

@Status

Jul. 19th 06:50 PM 2010
Rain Kie? Please ooooooooooooooooo

Hello

Jul. 16th 04:52 PM 2010
Long tyme no chat

broda

Jul. 8th 03:48 PM 2010
from my other mother...
how u dey.?
wow we nid gist

@Status

Jul. 6th 04:56 PM 2010
Na the Babe? I told you say u go feel her like that.., How have u been man?

O-YEZ Baba

Jul. 5th 04:27 PM 2010
No be only EXTRA COOL na EXTRA SMOOTH

Good Morning Barrister O Y E Z

Jul. 5th 10:37 AM 2010
How far guy.., How was ur weekend?

Oyez!!!!

Jun. 30th 06:28 AM 2010
I say make i come dobale for u dommot based on say na u b d bale for hr.I hail ooo!!!