Wetin dey do u sef

Apr. 23rd 06:07 PM 2010
U no fi even say hi 4 my side yet u dey come NP. How u dey sha

Broda, how far nw?

Feb. 8th 03:59 AM 2010
U don forget me abi? U just come abandoned me abi? No wahala sha, hope you dey fine.