You need to be logged in to rate me Login now |
|
am jst me...
Dis African babe na wa for you oo, wetin i do you now wey u just bone me for middle of sea? well any how sha God dey hope life is ok with you? just stopped by to say hi....take kia.
Im here. Holla back later when u r online. Byeee