lol na wa for all this title wey u gv me oo
Oct. 1st 08:40 AM 2011
Madam T-T where u com dey???? Well,i still dey hold d key to d kingdom base on King pikin n the freedom of all Edo pple dey my hand..lol...happy independence day hope say una go celebrate there.