Lmaoo dt ya fat

Aug. 11th 03:59 PM 2009
wife dey find ma trouble oo.. hehehe i go soon cut her ass meh!

na wa 4 dis ya laugh oo..loolz

Aug. 11th 03:41 PM 2009
its rilly scaring meh.. hope u re ok??..jknahh i did nt dream of ya cox u asked me nt to meh.. hehehe

hey sweety,

Aug. 11th 03:34 PM 2009
hw far naa? hw ur day???

hehehehe na one guy o

Aug. 10th 07:44 PM 2009
him just come my house ...begin dey talk romantic tins ..na him i follow
sharp sharp ..hehehe after evrytin ...na only flower i come get ..
d tin pain me no small....sorry jare ..i will make it up

hehehe check well

Aug. 8th 08:50 PM 2009
none is missing

lol hehehehe

Aug. 8th 08:36 PM 2009
just bone man

hehehehe

Aug. 8th 07:11 PM 2009
nothing more?
oya come tell me ur mind

hehehehehelol

Aug. 8th 09:43 AM 2009
sorry na school ooo how far ...wetin u go dis weekend cos i wan tk u out o hehehehe
fine? no mind me ......na d only fight wey i sabi fight be dat hehehe

hey

Aug. 7th 09:07 PM 2009
i seem to be in love with ur profile

hi

Aug. 7th 08:01 PM 2009
am kul nd ya?