hi

Sep. 17th 06:50 PM 2009
i know you are online pls talk to me now.

thanx 4da nice comments sweetheart! how ru doing?

Sep. 17th 06:38 AM 2009
GO TO FREAKYDESIRES.COM
FREAKYDESIRES.COM

heee babey gir,

Sep. 15th 04:45 PM 2009
i wanna know you more than this, what do you feell about that, to be sincere i am in lovo with you. tell me whaterver you feell about my comment to you in your reply .

hello

Sep. 15th 04:41 PM 2009
where are you now?. and what are you doing?

hi

Sep. 15th 08:33 AM 2009
long tim,hope noproblemthat i did not hear fromyou since?

Babu sam sam....

Sep. 14th 09:01 PM 2009
Snow for kaduna?? Habba!!

hahaha

Sep. 14th 03:03 PM 2009
u laff but na the truth i dey tell u so!!

ABEG O

Sep. 14th 02:41 PM 2009
make we end the discussion quick quick o,i no want make quarrel start btw me and my sexyjuly o!!lolbt kaduna rocks ..........shit,did i just mention kaduna?

shuo

Sep. 14th 12:25 PM 2009
na u wan dey tell me abt kaduna,i know kaduna too,have been there,played football there,have friends there,am not saying its local,its a cool city,but am talking of the weather!!!

e no fit

Sep. 12th 01:37 PM 2009
dey possible naw,even if any city for naija wan turn little london,e no fit be kaduna with all those noise n heat n those mallam,call city like calabar i go dey hear u,how today dey go for ur side?