my broda

Mar. 18th 08:05 AM 2010
thank you so much for checking on me, am doing okay and bubbling, how are you holding up? one love

BAby!

Mar. 17th 08:11 AM 2010
come on yahoo if ure there!

Ah!!!..

Mar. 12th 01:17 PM 2010
so sori man.. dats really sad to hear. But i hope u are getting over it now`?

Lollll @Status

Mar. 10th 10:58 PM 2010
Body dey sweet yu for now

@status...

Mar. 10th 07:48 PM 2010
Lost as in wen d person dies or wen is about heartbreak?....how e dey do u 4 there?

broda

Mar. 10th 11:12 AM 2010
na wa o o o, good morning, how you dey? e don tey i no hear from you, i hope nothing?

Yes o

Mar. 2nd 09:03 AM 2010
my broda, good morning, all is well, no wahala, it's good to hear from, wetin dey shele for your end?

enjoy

Feb. 27th 01:33 PM 2010


aah aah...

Feb. 25th 02:37 PM 2010
na wa o, wey you come disappear like that come go so tey me i no dey see you not to talk of hearing you patapata... any way, welcome, how you dey? i just say make i hail you as you no want know whether i dey or not...

ok o alliamdulilahi, isnt ?

Feb. 16th 04:02 PM 2010
so wats up ? hows u doing ? how ur valentine, hope u enjoyed . longest time, been quite busy, i just log in once in a bluemoon, hows my sis doing, hope she's cool, tc