dat one na ur business

Jun. 18th 06:25 PM 2009
na only u sabi wetin b egyptian
d EGYPT wey me sabi no b enemy
na one of d countries 4 afrika
dem get boundry wit Isreal
so make u re-focus.

ahmmmmm

Jun. 18th 07:45 AM 2009
we are both ok and u how is ur family?hope ur enjoying!!!!!!!!!!!!!!!11

nehao

Jun. 18th 05:04 AM 2009
how was the place u are now?????????????
hope ur doing good over right there

Guy

Jun. 17th 08:38 PM 2009
i hear say u dey naija now< chey na tru? abeg call me 07032415719

thanx.. 4 ..stoping.. over.. bro...

Jun. 15th 11:18 AM 2009


More You Are Welcome Comments & Graphics
FUNSCRAPE.COM

onye china

Jun. 14th 12:56 AM 2009
hw far na?

my gee

Jun. 9th 11:34 PM 2009
how ur end? Gud to av u bak.

hi

Jun. 9th 06:23 PM 2009
bros how u dey

daddy muo daddy muo shuooooooooooo

Jun. 6th 09:32 PM 2009
daddy muo daddy muo na him just full ur page
no other important komment
abeg i just tire joooooooooooooooor

ogba oso one

Jun. 6th 09:19 PM 2009
shee u don com bak
abi u just visit us?