Nawa o. Memories of good and bad tyms way back

Apr. 1st 03:47 AM 2013
I heard abt the teachers stuff. Dem new principal dun sack all dems commot lol. Eeyahhh. Na the wife of the driver I dey pity. Heard say de driver dun give up the ghost. His soul RIP.
Besides some of them dun old already na, like Mrs. Iloka, by now she go dun retire since. Mr. Anene too and matron, and Muofunanya. But all the same I pray is a better place now. Chaiii I hated saturdays and sundays for that sch. SATURDAY u must submit water or receive strokes of cain plus pushing the pit chaiiii. Sunday after service dem go lie person for floor come dey flog person come say our work portion no clean....yeye seniors. And they come dey steal people's food and water during prep. If I catch any of them I go yab dem finish lol...see as I come dey vex o ahahaa. Thank God say me I get senior sister then wey dey make me escape all their nonsense. I go run to warnner house go hide lol. And thank God I get good neighbours thru out J.S.S 1-3 lol.

Plenty Rice and Chicken for yu

Mar. 31st 09:10 PM 2013
Enjoy!

Keep Some for Me; I'll Come and Eat them soon

happy every every

Mar. 31st 12:49 PM 2013
make una remain 4me ooo

Just there jare

Mar. 30th 04:36 PM 2013
It's Football Watching 4 Me hon'.

How 'bout yu, any Plans?

Baby Mi tosure ju lolz

Mar. 30th 04:06 PM 2013
How this preparation dey go naa?

Nwanne

Mar. 28th 05:10 PM 2013
Have a lovely Easter Holiday oo

Ok Swt

Mar. 27th 08:22 PM 2013
I'll Carry a Public Address System Along Next time, just in Case :)

am gud my sister

Mar. 27th 11:37 AM 2013
Hope everything dey go on fine

Hehehehe

Mar. 25th 12:45 PM 2013
Sorry Sweetie, the Security Man/Woman at the Gate (Ikoto and Sharlyne) Refused 2 Show Me yur Apartment. I Didn't Wanno Start Knocking on the Wrong Door :D

abiaram ka mu leta gi, mana inoro ya

Mar. 24th 01:11 PM 2013
apuolam ooh...ka odizia