COME, GLASGLOW?????

Oct. 20th 10:39 PM 2008
SO U DON EVN REACH + FULL LECTURES 4 DT MATTER...WELL GOOD 4 YALL....WE STILL DEY SAIL...INFACT I JST DEY COMMOT BONNY AROUND 1330 2DY....DEY GO MEXICO. + JAMAICA 4 BUNKERING...NA TILL DECMBER....BT DEY START SKOOL JANUARY.....

GLAS BOIS

Oct. 20th 10:06 PM 2008
this 1 wey una dey 2day...una don dey house?

oiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii

Oct. 20th 05:58 PM 2008
ur fone is switchd off, cld u plz holla wen u free. moi moi.

hey man

Oct. 20th 02:51 PM 2008
nice meeting you and you know what; you are so funny, thats not all i want to say though,i reserve my comment.

lol....

Oct. 20th 09:04 AM 2008
oya tank u...lol...hw body nau...missd u o! send ur numba make i hail u....

tesinmi!

Oct. 19th 06:42 PM 2008
u didnt even think u shuld say hi ba?.....nurrin do u....

hey

Oct. 19th 06:26 PM 2008
am aite fnx, hope ur good too? xx.

yes

Oct. 16th 10:36 PM 2008
and fine how things?

helloooooooooooo

Oct. 14th 07:16 PM 2008
longtym how ya dey?

WHT!!!!! so fast!!

Oct. 13th 09:43 PM 2008
Guy me still dey sail to glory..infact i dey for N.ATLANTIC, LAS PALMAS to be precise...i dey come bonny to load......how come u don finish and ready to go back? how many month u spend 4 see...guy e be like say u dis ENgineers dey cheat us 4 dis sea bussiness n na the same money ooo....Chey!!!! see life....Anyway God dey....i still dey enjoy ma ship, if i don tire i go offsign.....bt where u @ really...home or wherè?