funny bros
Mar. 29th 11:34 PM 2010
how u go dey 4 jail dey relate online 2?lol no be 4 naija jail dem dey do that one ooooo lol. mehn i dey here say acidic rain go fall but me no belive am sha. but if i was to be in 9ja sha i go happy becous that one don turn public holiday now. all man go stay indoor have fun now. enough efizy lol. but u funny oooo how u go go heaven wey manner dey fall ooooo, u no kon carry any goody goody come back? i surpprise oooooo hmmmmm. u sure say na heaven u go? and talking about black dove wey u don buy 4 me again, the monkey wey u buy he other day hunger dey wire the pet mehn . na u buy am so kon give food oooooooooo. no buy me animals again oooooo u ma bring ur self 4 pet oooo