na so my guy.
Nov. 3rd 01:25 AM 2007
hi my naija best producer, wetin dey?, i holla from madrid to naija,na you be the man,nigeria finest r n b singer, i beg make you come home come thro way the vioce for people ear,them they waite for us for naija my menh,am glad we are nigerians, one love and one line, bull records is next ya known, peace.