You heard me

May. 11th 03:50 AM 2013
Bia nametalkam I no sabi wetin carry me near your profile ooo, so make your profile no come near me again, you dey hear me wella. Passing Joor

thanks a lot dear

May. 3rd 03:45 PM 2013
God bless u

Happy New Year

Jan. 1st 03:23 PM 2013

:p

Dec. 18th 03:44 AM 2012
Amen oo

Enemy

Dec. 14th 02:23 PM 2012
Of progress

hello

Nov. 24th 12:29 PM 2012
Ogene 1 of NP, how u dey?

GUY..

Oct. 31st 05:24 AM 2012
Make you no try make yourself visible ooh....Men dey look for you every where ...dem wan fall you!...you go pay me for this info

I dey fine

Sep. 29th 02:38 AM 2012
Mr stranger..how body na?

E be like sa u slept on ur right side of the bed last night to

Aug. 30th 11:25 PM 2012
Have remember me

U dey look for trouble...

Aug. 30th 12:48 PM 2012
I dey fine n u?