ma guy,..

Sep. 27th 01:18 PM 2010
i swear una supports na pure fire for real ..no b small.

how na ..how biz nd d rest of it. hope u dey joli joli for inside ya jigantic mansion, hope family too dey sharp. glory b to da greatest.

plenty hails sent acrosssss ya side jor. i swear our lifes no b small thing oooo nd e no b task for anyone except us by us for sure. God willin we shall rule dem all ..includin their fathers, their mothers nd all their great great uncles. nd it is past sharp sharp. hahahahahahahaha. may u excel sharply, gbam!!!

guy

Aug. 21st 12:56 PM 2010
where u dey hide yaself, abeg comote from ya cave jor. hahahahahahahahhaahahah.
havin seen u around lately, hope ur alright tho. peace out bro. i hail.

its not

Jul. 2nd 06:18 PM 2010
me...I knw dis

i am special

Jul. 2nd 12:05 AM 2010
uh i dont think its me that u r lookin for


LMAO

Thank You.

Jun. 28th 02:59 PM 2010
''
99galleries.com | Forward This Picture To Your Friends''
99galleries.com | Forward This Picture To Your Friends

sorry

Jun. 18th 01:58 PM 2010
I`m sorry nigeria lost against greece! austria and nigeria??? Of course nigeria will win .. i love the super eagles. i just watch football if they are playing !!!

ifeel ur

Jun. 16th 05:29 PM 2010
profile ooooo

lol

Jun. 16th 05:20 PM 2010
nice visit....hehehehehe

hey

Jun. 15th 10:16 PM 2010
it depends who is playing ;)

hey

Jun. 15th 11:23 AM 2010
guy, everything`s fine in austria ... sty cool ;)