hehehe

Jul. 12th 06:59 PM 2010
fly fast oo...and another thing, on my pic comment when did eagles start to roarrrr lol...and wat do u wanna eat up? :P lol

am

Jul. 12th 02:34 PM 2010
waitin for u to com pick me !

bros

Jul. 12th 01:34 PM 2010
how u dey ?


African American Graphics
Google Homepage Wallpapers

heheheh alright

Jul. 12th 01:18 PM 2010
i go send am via DHL loool...yes o my bro all ingredients dey here there r a lot africans r here so dey must eat:-)most exspeciely from ibo tribe dey r full uk
African American Graphics
Google Homepage Wallpapers

Prince who?

Jul. 11th 06:50 PM 2010
??ur other women e.g diplo,erika e.t.c

Ewwwwwwww

Jul. 11th 01:41 AM 2010
abeg ooo dat na ur other women's job i no dey do dirty job yuckkk!

Ur

Jul. 10th 06:35 PM 2010
beak is not clean jo...

hahahah i sent dem

Jul. 10th 11:22 AM 2010
for u to pick one:-P loool or both of dem self loool..me too nothin better plan i just hang here small after i do my dailt things and maybe go for some food shoppin..i wan buy ogbono and crafish

looooooooooooool

Jul. 10th 10:49 AM 2010
let him no shoot ya wings ooo loooool m better today its look like catarr go leave me..:-)u get any plan for the weekend??MySpace Graphics
All Girls No Cars Graphics

Lolzzz

Jul. 10th 12:08 AM 2010
u want spoil me?