2baba

Jun. 14th 01:35 PM 2010
pirate copy of ur jam full p.h city..do somtin about it...if not ur real fans cant get the real copy...one love

tubaba u too much

Jun. 11th 07:47 PM 2010
i.ve got nothing to say than to call him the African King pop

hi

Jun. 11th 12:34 AM 2010
Guy wetin dey happen for your end, i no go lie u i dey feel u die your music just dey make sense u too much no shaking.

respect

Jun. 10th 06:24 PM 2010
oyi ocho kojeto luo

nothin do me too baba

Jun. 8th 11:46 PM 2010
am already implicated...how area toooooobaaabaaa

what' up

Jun. 8th 03:53 AM 2010
hey 2face. how are you doing? i enjoying your song. when are you come to Australia? remain bless.

TELL UR FRIENDS ABOUT PIKIN WT DOUBLE SWAGG.

Jun. 4th 10:03 AM 2010

Hi big bro

May. 17th 05:04 PM 2010
Mekxo showing some love,
Keep doing what u know best, Make the fire dey burn dey go.
More blessing.

hello tuface idiba

Apr. 28th 07:59 PM 2010
can u please define the word "NOTHIN DEY HAPPEN"?

baba

Apr. 21st 12:39 PM 2010
i dey enjoy ur voice anytime anyday