Na wetin now?

Jun. 30th 09:21 AM 2012
Na wetin now? Biko Mind yaself ooo a beg you biko , if na joke make you stop am oooo and Leave Me Alone pls , wish part u be 4 naija? hausa, fool go die oo, you too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read ur message and see profile page and de pictures hahahahaha wonderful