GBEBORUN

May. 29th 03:44 PM 2008
LOL....WE HAD A QUARREL LIKE DAT NI JARE BUT EVERYTHING IS OVER SHA..................LOL...AMEBO......U DO WELL SHA.....NO YAB ME ABEG......HA HA

lol...

May. 29th 03:32 PM 2008
i hear u...but u know dat i know dat u know the truth behind all these things we know...abi...u don lost for the grammar?..tell me make i send english teacher for u....lol

wetin/...

May. 29th 03:23 PM 2008
ok...tell two troubles wey man get...wey woman no get 5...even self...women don get trouble so tey...them get natural trouble...GOD GIVEN trouble....lol...but we are free...u see...it all goes round...

lol...

May. 29th 03:13 PM 2008
me i for like make hip hop be woman oh....at least we for dey get peace....u know say woman get plenty problem....wetin dey shele for ur side....

hey

May. 29th 12:55 PM 2008
wats up baby?

pikinz

May. 28th 06:19 PM 2008
how far?.......longst tymz small...........ki lon sheleeeeeeeee

MADAM...

May. 26th 05:35 PM 2008
which kind hip hop and high school something be that....wat if hip gop na woman, wetin for happen...how far for u...hope sey u dey chop oh...lol...just tot of saying hi...''HI''

na u sabi ooooooooo

May. 26th 11:57 AM 2008
lol...me sef dey feel ur own.....e no bad sha..........hehe

thnk u

May. 26th 11:53 AM 2008
very much.....................lol

uuuuuuuuuuuuuuuuuuuu

May. 26th 11:40 AM 2008
u dey put me on scale abi????.........dnt worry shaaaaaa....nothing do u.....mchewww