Chimartins

May. 17th 02:22 PM 2011
have agreat day!

oh boy big bros dey type yoruba ooooo

Mar. 10th 06:36 AM 2011
igwe chimartins ( omo igbo ) no won gree ooooo. am doing good and u? how is my people doing over there?

Hi Martins

Dec. 31st 02:24 PM 2010
Happy new year to u

where the abacha dey oooooo

Nov. 10th 07:40 PM 2010
kon show me. na die i dey so lol its been a while i ate that good meal ooooo. u see una just dey enjoy ooooo. african salad lol so how ya doing?

hahhahah u no serious oooo

Nov. 3rd 04:45 PM 2010
who bit u b4 wey kon dey make A WHOLE IGWE CHIMARTINS OF ENUGU LAND DEY CRY? that person no try at all ooooo. wey ur guards dey now? dem catch am ?lol how u dey joo. oh boy i miss abacha oooo maka chukwu i really do

i dey here ooooo

Oct. 23rd 02:32 PM 2010
igwe chimartins, how is our people doing over dey? i dey hail ooooo

Am really

Sep. 3rd 08:47 PM 2010
Missing U guyz... Make una 4give me abeg... I owe you all... God bless

Hi Chi

Sep. 2nd 10:39 AM 2010
Happy new monthIcon Images Free Pics Upload Photos
Icon Images at ImageHousing.com

IGWE OF ENUGU STATE

Aug. 29th 05:34 AM 2010
KEDU KA E MEH OOOOOOO? WHERE U DEY SHOW UR FACE OOOOOO. WANTED! WANTED! WANTED!

THANKS 4 UR CARE BROS

Aug. 14th 01:20 PM 2010
I DON DEY PERFECT NOW. BUT I MISS U SHA. HOW MY PEOPLE DEY MEHN. ENJOY UR WEEKEND OOOOOOOO.AND POP SOMETHING ON MY QUICK RECOVERY 2 LOL