hmm @ my status

Apr. 4th 12:13 AM 2011
you know that most 9ja men na ashewo... hahahaha

@Former Status

Apr. 1st 04:07 PM 2011
Why yu Put up dat Jah Cure Video Link?

Hahahahaha

Apr. 1st 03:11 PM 2011
At least he Carry Big Leg na

hmmmm

Mar. 30th 11:24 PM 2011
ikoto

cant complain

Mar. 29th 02:00 PM 2011
i thank GOD

aaaaaaaaaa

Mar. 29th 11:09 AM 2011
if my love born finish wetin go remain na! i no say you no love me at all!!! hmmmmmm

@status

Mar. 26th 03:41 PM 2011
Ehn now, by all means.

Abeg help me Answer

Mar. 25th 11:11 PM 2011
How Eye take dey Chop?

@status reply.

Mar. 25th 06:41 PM 2011
Thank u for that invaluable addition. I will remember to add that next time LOL!

hi

Mar. 23rd 03:30 PM 2011
how far