Hehehe Sweetie Mama

Dec. 20th 10:18 AM 2013
I dey Oo
thank my Jah.Keresimesi preparation dey go on lol

Lols damn it! @Status

Dec. 19th 08:00 PM 2013
I no fit shout

lols Sweetie Who Damn Care?

Dec. 15th 02:07 PM 2013
To hell with DEM all tralalalala
That's life na Nkem
Bad belle people everywhere but God dey nah
Na WE go pass em all lol
Yep,just joking but guess soon sha lols pls feel free to cheap in am just reaching home *Ilorin*
I went to Aba hahahahaha 4 a visit
Will gist u later na all una village I don know now lol come see bad network hehehehehe

*big hug*

Dec. 14th 02:43 PM 2013
Thanks dear

B4 dis Ego na Me&U Oo

Dec. 12th 11:53 AM 2013
Money don plenty now,u come forget ur baby Oyin right?nor worry i will not invite u for my Intro na.dey enjoy dey go but tell that brother Uncle wey no allow u give me time say if i Catch am chai! Make i leave am no talk

Adaoma

Dec. 8th 08:11 PM 2013
Nwanne mu ji eje mba.. Nne kedu nke na eme.. Den alerted u lol... Kedu maka Ogom Nwoke?..

Thanks Nne

Dec. 6th 03:42 PM 2013
I sight you, have a lovely weekend.

knock knock

Nov. 29th 03:22 PM 2013
who dey house ooo.......happy weekend sis

Good evening the One and only LoraB

Nov. 15th 09:52 PM 2013
I drop by just to say have a lovely weekend

lora

Nov. 14th 09:25 AM 2013
so ravishing lora