You need to be logged in to rate me Login now |
|
Friendship is a collection of heart.Not a selection of heart.All friends are not true. But true friends are few.One of them is you and you only.
School | Level | Location | Years | |
DSU Delta State University, Abraka |
Higher Education | Delta | 2003-2007 | |
Baptist high school benin city |
Secondary / High school | Edo | 1997-2002 | |
Our lady of apostles primary school |
Primary | Edo | 1991-1996 | |
How did u do ur friends stuff,
as in, did u use bank asutral or naija bank.,
cos me i no too understand it, my friend is throgh with ligazations with
d embassy at Abuja, is just to send his ducs remen.
wil it b possible for banks in naija.
feed me back, n don´t keep me waiting.
one love
i wil com by wedsdy, i wil also come wit som
of my propertis, are we going 2 see.
hello kev,
everything is fine.. and urs, i hope ur getting ready for d summer
don´t wait for people 2 always visit u
go around n look around too
na only u dey enjoy now,
how thing b for linz
waten dey happen for that side,
una get to much cold for that side,
vianna is + 4 what´s linz
i no say linz wicked shall for cold
did she leve u for someone x,
ur musik sounds heart breaking.
lol