Welcome back

Aug. 5th 03:34 PM 2010
Baba Agba.................

baba

Aug. 2nd 11:44 PM 2010
baba is like you are in niaja

sir,
You promise to call me but i neva saw ur call ....
Or someone is play my roll....
Baba i want to be you.,
Your boi omablackie.
Peace out my number
+2348038081537....

Just 2 check

Jul. 24th 09:40 PM 2010
on u broda............

Baba

Jul. 22nd 06:58 PM 2010
how u dey now..........hope u dey catch ur fun down there..........

hi

Jul. 18th 10:53 AM 2010



More Sunday Comments

Baba Agba

Jul. 15th 05:29 PM 2010
make u dey enjoy............abeg remember 2 use raincoat.............i know is raining there with dem yoriyori,s................hahahhaha.....

hello baba

Jul. 14th 02:09 PM 2010
i know say u don fly lyk bird...........enjoy ur stay in Naija bros.......

how u dey

Jul. 9th 10:16 PM 2010
big bros?...........

Ekasan sir

Jul. 8th 12:44 PM 2010
how u dey Baba Agba?...................

hi...how u dey??

Jul. 8th 10:44 AM 2010



More Thursday Comments