i won get wings ooooooooo

Mar. 29th 11:23 PM 2010
where i won fly go? TO MY ZANGA lol u no go find me now just tell me say u dn prepare jokes for me or goody goody don dey ama show face ni one time! (ko so ro)

woooooooooooooooooooooooooooooooooow

Mar. 27th 02:29 PM 2010
my comedian bros where went u all this days mehn. i don miss those comedy jokes of ur ooooooo. how u dey? how is ur end?am doing alright ooooo thanks 4 checking oooo.lol u just traveld of recent? so watin u bring come 4 me now?HIT ME ONE TIME! havee a lovely weekend big bros

why is it that is monkey u bought ooooo

Mar. 4th 08:40 PM 2010
shey i look like monkey ni hmmmmmmmmm lol but i like monkey though the little ones that dont weigh more than 20pounds nt their mama ooooooooo. but person wey buy monkey must to buy him food now. so buy banana too make the whole gift plenty. and dont 4get to get a monkey trainners too. animals be animals make dem no kon kill me one day. lol

i am fine, thank you

Feb. 20th 09:31 AM 2010

Animals Comments

Click Here for Animals Comments

big bros i didnt see any cake oooo

Feb. 9th 12:11 AM 2010
i dont even have a pink bag oooooo so God don catch u. u are so funny though. so u sneaked out of the party dem no kon catch u? hmmmmmm did i hear u say u wanna steal meat from the cooking pot? SOME 1 CALL THE POPO PLS we have a human rat in the kitchen oooooo. big bros won steal meat ( make it 2 though me self go chop)but if they catch u ooo i no follow. YOU ARE ON UR OWN lol have a lovely night funny bros

My dear friend~

Feb. 5th 10:06 PM 2010
I keep it real sweetie...you are wonderful and keep working you will have all that you want. I believe in you and God will guide you my friend. I love you as well...always remember you are special...peace n love

u are most welcome ooooo big bros

Feb. 5th 02:41 PM 2010
i could guess ur age though lol try me! and u are funny too with style style u didnt tell me ur age. wait a mint u need to gist me oooooooooooooooooooooo on how it all went down yesterday oooooo. na club u go? hmmmmmmmi i love gisting time mehn lol and have got my eyes closed since too still cant feel the taste of cake in my mouth ooooo. abi u don put am 4 another persons mouth ni?hmmmmmmmm lol

HAPPY BIRTHDAY DEAR

Feb. 4th 07:34 PM 2010
MANY MANY MORE LIVES,YEARS,JOYS,HAPPINESS,SUCCESS,WEALTH,SOUND HEALTH AND PROSPERITY SHALL U CONTINUE TO CELEBRATE IN JESUS NAME AMEN AND A BIG AMEN. so how old are u now?dont tell me u are 20 nooooooooooooo na ojoro oo lol. so where the party at? hope enogh shayo and gbedu don ready? alright dear u enjoy ur day na u get am.

am doing great oo big ros

Feb. 4th 07:24 PM 2010
home alone entertaining my self ooooo. hope u are enjoying ur self too?

HAPPY HAPPY BIRTHDAY~

Feb. 2nd 07:54 PM 2010
I wish for you many happy days and few sad ones...i wish you much success in what you want out of life...I wish you a wonderful partner to share your life, love, world with...peace my dear friend n much love