You need to be logged in to rate me Login now |
|
it takes not much 2 be nice...just cal me nicest-obi
you no serious wetin be track no be song yet abeg na just demo jare, and this one wont even be in my album
why u peep for my house and u no fit greet?......how have u been?
wat's up with you man? no body dey see ur brake light again i hope say u dey well ma guy? wishin a good time on ur birth day
123Tagged.com - More Funny Birthday Comments
123Tagged.com - More Birthday Cakes Comments
u just dey flash us here ... why not stay how things na
which time u come out of prison? lol hw have you been we miss u small for here ooo