Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


9ice
gongo a so
by 9ice



bracket
yori yori
by bracket


bracket
yori yori
by bracket


Styl Plus
Ready to go
by Styl Plus


Timaya
Plantain
by Timaya


Bracket ft P-square
No Time
by Bracket ft P-square


Psquare
E no Easy
by Psquare


Bracket ft psquare
No time
by Bracket ft psquare


Joe
I wanna know
by Joe


Product G&B ft Wyclef Jean
Cluck Cluck
by Product G&B ft Wyclef Jean


Keysha Kole
Heaven sent
by Keysha Kole


Paul play
Forever
by Paul play


MACK ANTHONY
@confee
by MACK ANTHONY


Styl plus
If you go
by Styl plus


Paul Play
Angel of My Life
by Paul Play


9ice
Photocopy
by 9ice


Timaya
timaya timaya
by Timaya


X-project
Lori Le
by X-project


timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

NWIA

Bella Shmurda ft kendyblvck
Loner (remix)
by Bella Shmurda ft kendyblvck

Afeogba Theophilus
You Are Big(Remix)
by Afeogba Theophilus

Original Candyboi
Jo Jo
by Original Candyboi

Bello Shayo
Sis
by Bello Shayo