You need to be logged in to rate me Login now |
|
Happy birthday to you...wishing u long life and prosperity
Hey u girl naija wit pple hu wil not hot u lyk TIMAYA dis is focus the stunting guy of naijaria, long to c u where u c me ride on wit the mic in stage i de flow wit chics stop!, com on girl i hav more gist 4 u when u reach me; stay kullll......!.
TNX 4 D ADD AND WISHING U A BLISSFUL NEW YEAR..BE BLESSED ADA KING.
i like u,u saby make up wel wel.abeg wy u no won snd me msg we dey fight?okay aby u think say i ugly?well i fine for my mama eye abyyyyyyy wetin i go do ooooooooooh
how far. nothing do u omo i no go lie for u u too sweet joooooooooo.wy u dey eye me?aby u think se i ugly?ahhhaha omo forget ooh i fine for my mama face i b fine boy ooooooooooh.uuuuhun idey com...........i won go sheeeet,wait no goooooooo.