You need to be logged in to rate me Login now |
|
I THANK GOD SAY COFFE DEY ALWAYS COMOT FROM UR NOSE,ONE DAY THE THING FIT COMOT FROM UR ANUS
BendelArmedRobb
NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Don’t marry the person you want to live with, marry the one you cannot live without, but whatever you do, you’ll regret it later.
pikin when no know him mama boyfriend na him dey call am uncle
No matter how u go under water go mess the gbudu-gbudu must come out
Everyone has a photographic memory. Some just don’t have film.
NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
u too much, as i see ur profile the banga and starch wey i dey eat fall fr my hand ooo lol.
Since you like Coffee a lot, i just say make i pay you homage, bring some hot coffee for you in an old Japanese Cup, pls no let comot for you nose abeg, have a nice day.