You need to be logged in to rate me Login now |
|
im kool n calculated, fun to b with n ders neva a dull moment with me, i joke alot n rarely get upsetted. im lurving n a sweethart! check me out n ur live wld neva b d same!
School | Level | Location | Years | |
LSU Lagos State University, Ojo Lagos |
Higher Education | Lagos | 2005-2009 | |
LAG University Of Lagos, Lagos |
Higher Education | Lagos | 1998-2004 | |
Me ma missed u too? Like u said is quite an age, so what u ya have in stock 4 me? Goody goody?lol
i dey ooooo. i dey hide my face inside house ni ooooo lol ok now u take good care of ur self too and have a lovely day
my own na cane oooooooo with pepper on it lol tear race come only if u want 1o strokes ooo lol
what are u thinking ooooo? KOBOKO with pepper on it? i was thinking u should tear race when i mentioned koboko ni oooo. u even asked 4 immedate effect hmmm ogaju. so tell me the koboko wey u get for mind ooooo lol
since na afternoon una dey sooo. so na garri and groundnut with no sugar ooooooo. but ice cube dey sha lol u still won eat?lol what will come along with it? i guess KOBOKO lol
me self i don tire 4 am mehn. sebi obasunjo said he should resign with hornor? anyting 4 the guys? hmmmmmmmmmmmmmm break fast is ready! are u ready to eat? (mind u na student food oooo) lol
so any gist for me today? where u dey self naija abi?
how u dey ? how are family memebers doing too? she na this week the thing dey happen abi?