You need to be logged in to rate me Login now |
|
am just cool with naija swagga come check me out
School | Level | Location | Years | |
BEN University Of Benin, Benin |
Higher Education | Edo | 2001-2004 | |
merry xmas ad happy new year, too much fun hear oooo boy come enjoy with us today ad 2moro na boom
HAPPY SUNDAY OOOOOO U NO EVEN HOLLA AT ME WHY? WEY DEY FIGHT NI?
U TO YEYE OOO. MAKE I COVER AM ABI? NO WORRY JUST TELL ME HOW U ARE DOING THAT WILL DO. HAVE A LOVELY WEEKEND SHA
i be queen of the zanga oooo,u won try me ni? no go there lol happy sunday though.hope u went to church?for where!
i saw all ur hand work on my pictures oooo am coming to hit u back too wait for me. i dey come lol
how ya doing this morning?hope u slept good?alright just checking on u ni
u ae something else entirely ooooooo am not mama dudu ooooo i be hot chocolate ooooo.na only u be baba dudu lol.hope sey u dey enjoy ur day sha?
eddy eddy baba dudu lol