You need to be logged in to rate me Login now |
|
great men are not born, they are made. i'm a made man
Lets go there....nuthin do u jo...................
u don come eeeeeeeeeeee, u don come oooo, no be moi moi...
aint u on break?y re u on d down low?......JIMI BENJAMINS....lol?guy how far
How far naaaaaaaaaaaaaaa? Broda widda u, Welcome to naijapals man, thanks for the request. Nah wah oooo u jst dey enter naijapals dem don dey attack u like this.........guy leave dem baylus ppl and catch ur fun for here......nuthin do u.......neyan..
wetin para.....dis my fynee guy na u enter?u lie 4 dis ur talk...we'll review dis